T.M.P.A is a soulful Afrofusion piece filled with emotion and depth. Harry Cushy blends heartfelt lyrics, spiritual intensity, and raw vulnerability that hits straight to the soul. It’s more than a song, it’s a cry for healing, a moment of reflection, and a deeply felt mood.
Make I take my pen, make I write my pain
Send ham as a letter, make e reach your way
From night till dawn I no dey sleep again
I don do the do, I don fast and pray,
’Cause Soso no go fit to ease my pain.
I dey on You, make You take am away.
If I dey rush, tell me wetin I gain?
I dey wait, Jehovah, come open way.
’Cause Soso no go fit to ease my pain.
I dey on You, make You take am away.
If I dey rush, tell me wetin I gain?
I dey wait, Jehovah, come open way.
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun ye ye ye ye
Nah why I say make you take ham away
Nah why I say make you take ham
Pass me the light make I posigi
My body don Dey jonze me
My brain sef wan Dey whine me
Be like say dem enchant me
I’ve got blood in my eyes but you can’t see
Pains in my heart, you don’t notice
2, 3 sticks kò lè tó mi
Moses stick for the Red Sea
Lord help me now I am drowning
Unto you I am praying
Only you I am calling
Cos deep down I am dying
Shégè banza gan fé pa mí
Shíbí ńláńlá lógbé wá bí
Groceries mi gan ò tó mi
Bigi banja Èlíjàh mi
Bàbá mímó ló wà lókè
Omo mímó tó wà lókè
Èmí mímó gbémi lékè
Èlíjàh mi gbémi dókè
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé
Tètè bámisé o
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun
Kójú máse tì mí Olórun ye ye ye ye
Nah why I say make you take ham away
Nah why I say make you take ham away
My fears away
My tears away
Away away away away
My pains away
My troubles away
Away away away away
Written & Performed by: Harry Cushy
Produced by: Oriz Mayana
Released under: The Cushy Circle (Independent Label)
(ISRC & UPC kept for internal/industry use — not shown publicly)
This form is here because your thoughts matter. Whether it’s about a song that moved you, a lyric that hit deep, or feedback that could help me do better, I want to hear from you.
Your response helps shape The Cushy Circle into a space that truly reflects you, the real ones who listen, feel, and vibe.
Thank you for taking a moment to share.
🧡 – Harry Cushy
✨ Done sharing? Keep the vibe alive —